Everyday hustle in Nigeria be difficult , and many people dey try to make ends meet. But the influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this hustle into a struggle. These products range from electronics and clothing to beauty products. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say dem no dey work properly. This na